BABA Lyrics
BABA Song Lyrics
Ibilẹ
Kapaichumarimarichupako
Astala astala
Chello
The night is young I'm getting old
So many don step on mi toes
Many friends wey don be foes
Can't complain cause this is the life I chose
Na small thing quickly they make me para
Talk am as e be me I no dey stammer
I go do my own back I no fit wait for karma
I dey live my life me I no want yawa
What's my name? (Baba)
Common say that again (Baba)
On a daily I'm getting paid (Baba)
Everyday is an holiday (Baba)
Ah, money choke (Baba)
Tell them to clear the road (Baba)
Biko do not disturb (Baba)
Put phone for do not disturbed (Baba, baba)
Ah, ah, ah
Say person wey put body go collect o wa nlẹ plеnty 'cause (we dey hot likе fire)
Four pocket full like lil' baby when it's time to ball (we dey cause disaster)
The money long, e long, long, e long, long, e long (E pass Burj Khalifa)
Ṣe you go fit to drop your mama as you say you wan belong? (O ki gbe laye never!)
Lifestyle wey no dey for salary earners (ah me nkọ?)
You wey be civil servant
I hear say you wan shut down Obi's house? (With wetin?)
Money from tap tap tap
Ahn ahn
Papapasupe (Ye,ye)
Ka jọ ma kupe (Ye,ye)
Today na today (Ye,ye)
Emi gan-an o sunle (Ye,ye)
Mo jade tan ko to ma runle
Poverty no piss me off tori wi pe
Na small thing quickly they make me para (Ah, I go vex)
Talk am as e be me I no dey stammer (Astala astala)
I go do my own back I no fit wait for karma (Karma might get too long)
I dey live my life me I no want yawa
(Aunty Nini)
What's my name? (Baba)
Common say that again (Baba)
On a daily I'm getting paid (Baba)
Everyday is an holiday (Baba)
Ah, money choke (Baba)
Tell them to clear the road! (Baba)
Biko do not disturb (Baba)
Put phone for do not disturbed (Baba, baba)
Astala astala
Money na water
Ah, kapaichumarimarichupako
Chara, Chara, Chara
Community Thoughts .
0 CommentsLeave a Reply
Your email address will not be published. Required fields are marked *
No comments yet
Be the first to share your thoughts about these lyrics!