Published Date: Aug 23, 2026 Updated Date: Aug 23, 2026
Press Button cover
English

Press Button Lyrics

Tekno 10 views

Press Button Song Lyrics

Say dem wan do me ojoro
Ojo jojojo
Oh Lord

Omo, she wan knack me tranquilo
Haba, wetin I do?
Why she like to dey try me?
I no know
Me wey be king like Solomon
Tell everybody, bia nu o
She no fit change my frequency
No dey eye me o
Why you dey eye me, o?

If I talk anything
Do anything
E no concern you
Oh yeh yeh

Whine, o
Make nobody go whine me o
No go dey whine
In case you don dey forget
We go remind you o
We get memory

We go dey jogodo, jogodo, jogodo
Keep on rocking
Say we no big for nothing
Omo, press their button

We go dey kprokoto, kprokoto, kprokoto
Keep on rocking
Say we no big for nothing
Omo, press their button

We go dey jogodo, jogodo, jogodo, jogodo, jogodo
We go dey kprokoto, kprokoto, kprokoto, kprokoto
Oya, press their button
Oya, oya, press their button
Omo, omo, press their button

You say you no materialistic
The thing I buy you say you like
I thought you were into the mystic
Come make I check your heartbeat
I like the perfume for your armpit
It is so nice, I expect it
Too much chop, bon appétit
I should run away, but I want it

No dey eye me o
Why you dey eye me, o?
If I talk anything
Do anything
E no concern you
Oh yeh yeh

Whine, o
Make nobody go whine me o
No go dey whine
In case you don dey forget
We go remind you o
We get memory

We go dey jogodo, jogodo, jogodo
Keep on rocking
Say we no big for nothing
Omo, press their button

We go dey kprokoto, kprokoto, kprokoto
Keep on rocking
Say we no big for nothing
Omo, press their button

The track “Press Button” by Tekno is an uplifting piece of music that focuses on self-confidence, lightheartedness, and the inability to be influenced by the opinions of others. The lyrics of the song consist of the mixture of Nigerian Pidgin and English language, with the repeated phrase “press their button,” which refers to the attitude of getting attention from others regardless of what you are doing. In addition, Tekno incorporates the use of “jogodo” and “kprokoto,” which add the fun elements to the music.

Credits

Singer(s) Tekno
Composer(s) Tekno
Lyricist(s) Tekno
Release Aug 21, 2026
Language English

Contributors

PM
LYRICS FINDER Aug 23, 2026
Source identification
MK
LYRICS EDITOR Aug 23, 2026
Formatted & structured lyrics
VM
PUBLISHED BY Aug 23, 2026
Content management team
ZS
TRANSLATION EDITOR Aug 23, 2026
Translated lyrics & meanings
IV
FACT CHECKED BY Aug 23, 2026
Verified against original audio

Rate "Press Button"

0 out of 5 · 0 ratings

How Does This Song Make You Feel?

Community Thoughts .

0 Comments

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No comments yet

Be the first to share your thoughts about these lyrics!