Beautiful Lyrics
Beautiful Song Lyrics
Today, I choose you
Through every change
Every doubt
Every version of yourself
I promise to love you gently
To never compare you
And whenever the world makes you forget
I promise to remind you
That you are beautiful
Always have been
Always will be
Oh my baby, i nwanu mo gidi
Oga geli, i nwanu mo gidi
God bless your mother eh
Girl you are beautiful
I want make you know say I'm in to you
They say I'm bad but good for you
I bless the day I take my eye see you
See your face you beautiful
I want make you know say I'm in to you
Okwa imana you are meant for me o
I nyomte mama, mama don see you
Imaka ... ahh haanhaaa
Imakata ... ahh haanhaaa
Nwata bu enebe eje olu o
I go kpai for ur matter o
Imaka ... ahh haanhaaa
Imakata ... ahh haanhaaa
Ezigbo agwa bu nma nwayi le
I say your face card dey pay o
Humbly o
I promise not to fumble o
She dey stand out ma okwulu
I don dey pray Chukwu ka obulu mo
Asa nwam
Mmana nwam
Onu m gum
Kam kpaalu akwu'm
Mbute nku'm
I libe ife nu
I wan make you be
Odozi akum o
In the early morning
Negodi asa nwa
Girl ur body calling
Ezigbo eshi nwa
If I no see you
Cholum asa nwa
U dey blow my mind
Away
Make I show you off
Negodi asa nwa
You can have it all
Ezigbo eshi nwa
Make u no worry
Bia ka anyi lacha aka
Achalugo nwanyi o
You dey cool my temper o ah
Girl you are beautiful
I want make you know say I'm in to you
They say I'm bad but good for you
I bless the day I take my eye see you
See your face your beautiful
I want make you know say I'm in to you
Okwa imana you are meant for me o
I nyomte mama, mama don see you
Imaka ... ahh haanhaaa
Imakata ... ahh haanhaaa
Nwata bu enebe eje olu o
I go kpai for ur matter o
Imaka ... ahh haanhaaa
Imakata ... ahh haanhaaa
Ezigbo agwa bu nma nwayi le
I say your face card dey pay o
Lechaba turn it up to max
(Ololo)
Only you fit to make me relax
(Ololo)
Talk to me I go stick plan
(Ololo)
Ai
Wakana idi uto eh
Elosona ifem gwalu gi o
(Ololo)
You dey got finer everyday
(Ololo)
Ibu elewele egbuwe ewu o
In the early morning
Negodi asa nwa
Girl ur body calling
Ezigbo eshi nwa
If I no see you
Cholum asa nwa
You dey blow my mind
Away
Make I show you off
Negodi asa nwa
You can have it all
Ezigbo eshi nwa
Make u no worry
Bia ka anyi lacha aka
Achalugo nwanyi o
You dey cool my temper o ah
Girl you are beautiful
I want make you know say I'm in to you
They say I'm bad but good for you
I bless the day I take my eye see you
See your face your beautiful
I want make you know say I'm in to you
Okwa imana you are meant for me o
I nyomte mama, mama don see you
Imaka ... ahh haanhaaa
Imakata ... ahh haanhaaa
Nwata bu enebe eje olu o
I go kpai for ur matter o
Imaka ... ahh haanhaaa
Imakata ... ahh haanhaaa
Ezigbo agwa bu nma nwayi le
I say your face card dey pay o
More from Phyno
Explore popular lyrics from this artist
Community Thoughts .
0 CommentsLeave a Reply
Your email address will not be published. Required fields are marked *
No comments yet
Be the first to share your thoughts about these lyrics!